blank
search-icon
News

Paul Okoye Addresses P-Square Split in New Song "Call Heaven"

paul-okoye
One-half of Afro-pop music duo Paul Okoye has addressed the group’s split in a new song titled “Call Heaven”.
In the emotional ballad, Paul cries to his dead parent—saying he wishes they were alive to intervene.
Check out the lyrics below

Make somebody please call heaven,
make I tell my mama say e don happen
oh papa na that level
wey I promise you say e no go happen
If to say una dey for everything wey dey happen today
we no for misbehave
All man for the concentrate
Wherever you are
We no be who we are
coz if to say una dey
for everything wey dey happen today
E for be say una for intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame
(Tears)fade out

Listen to the song below
httpv://youtu.be/_0E69RJOPPM

READ ALSO: Refused A UK Visa? CLICK HERE FOR HELP

CLICK HERE to subscribe to our daily up-to-date news!!

POPULAR POSTS

LATEST NEWS

MORE FROM News

0 thoughts on “Paul Okoye Addresses P-Square Split in New Song "Call Heaven"”

  1. Mama & papa haven’t done anything to you guys — just bury your pride & manage your ego’s & also call your wives to order – for if twins can’t unite & peacefully coexist , then who else can ?

    Reply

Leave a Reply